ranger.degen.eth 🥷 pfp
ranger.degen.eth 🥷
@just-nath
My MetaMask walket go Dey think say I don die Kobo no Dey dere 💔💔
6 replies
9 recasts
12 reactions

Dvyne🎩 pfp
Dvyne🎩
@dummie.eth
My own don delete e self comot from phone sef
1 reply
0 recast
1 reaction

ranger.degen.eth 🥷 pfp
ranger.degen.eth 🥷
@just-nath
Twin … 😂😂💔
0 reply
0 recast
1 reaction