Content pfp
Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction

monday ogah pfp
monday ogah
@investorawesum
To understand Season 2 rewards, everybody go get minimum of 20% of their $SOCIAL average wey dey connected to the app. Top users fit earn up to 400% for their $SOCIAL 馃獋 馃 Check the information for flyer wey dey down for detail on the roadmap, upcoming SocialFi features, and more! 猡达笍 The team go appreciate your feedback for which features dem suppose torchlight pass others馃 Season 2 rewards concern only tokens wey dey wallets wey dey connected to Phaver, no be one wey dey exchanges. Move your tokens to your wallet after CEX staking to maximize rewards. Season 2, currently dey worth $1.5M dem go distribute'am to active Phaver users and $SOCIAL holders only - no miss out!馃挏
3 replies
1 recast
18 reactions

Josh pfp
Josh
@joshua001
solid one bro
1 reply
0 recast
0 reaction

monday ogah pfp
monday ogah
@investorawesum
Thank you 馃憫
0 reply
0 recast
0 reaction