Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction
Sidney Akpaso
@iamsidneyakpaso
@phaverapp know say d matter no dey funny as you dey deal with TokenOps portal, right now, thousands of spam requests dey rush disturb and people still de claim small small. How claim dey work: - Go phairdrop.com/claim - Find d batch you de in (first letter of your username) - Click d batch - E go forward you go d claim portal - you go see 2 sign messages, d first one go give you 1 NFT - If you get dat NFT, you fit continue d claim process for ๐๐ฝ https://app.sablier.com/airstreams/?t=eligible But if you don sign d 2 messages already den use the first link, problem no dey. @phaverapp say thank you for understanding and dem de find solution for all the S1 eligible users and remember say the claim dey open for 1 month. Calm down because nobody go fit collect your Airdrop as long as you follow instructions wey @phaverapp dey drop Token Contract: 0xD3C68968137317a57a9bAbeacC7707Ec433548B4
6 replies
0 recast
63 reactions
E4ma
@e4ma
Everythingโs solved now frenโฆ..
0 reply
0 recast
0 reaction
Hussaini Saidu .base.eth
@saidu2000.eth
Hmmm ๐ค๐ค
1 reply
0 recast
0 reaction
Samuel Franklin
@tristar
Wetin dey sup na, it's showing me ineligible for my primary wallet connected, wetin make i do
1 reply
0 recast
0 reaction
Walter
@sir-walter
They'll fix it
1 reply
0 recast
0 reaction
Blackdemon
@blackdemon
You vex me sha but no problem
1 reply
0 recast
0 reaction
Zeethy64
@zeethy64
This is my first airdrop and the experience is poor,me as I no be tech person I know all of this will happen.but still we still dey. phaver up.
1 reply
0 recast
0 reaction