Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/phaver
0 reply
0 recast
0 reaction

Sidney Akpaso  pfp
Sidney Akpaso
@iamsidneyakpaso
GM My People 🇳🇬💜 B4 d TGE wey dey come next week, @phaverapp dey make some changes to d app to prepare for new people wey dey come. First of all, @phaverapp don change d app icon to celebrate TGE! 🥳 For TGE, you go fit see your $SOCIAL holdings balance for d Dashboard. 2 numbers go dey, one of dem na real-time, one of dem na 30-day average wey @phaverapp dey use for your Season 2 multiplier. Make you check d https://phaver.gitbook.io/phaver-help-center/phaver/season-2-phairdrop article for complete gist. D leaderboard of $SOCIAL Odogwus don also ready and e go show up automatically wen di first holders land on Tuesday. @phaverapp don also fix many tins wey dey related to Frames. @phaverapp dey say "Una Thank you for d cool Frames Una dey share", Una dey show everyone una power. @phaverapp say make una continue! @phaverapp don add new font for d posts so you fit see tinz clearly, if e get as e bi, Omo dey talk am so @phaverapp fit check am to fix am. Finally, to dey sure say Phaves …
3 replies
1 recast
35 reactions

Olomi pfp
Olomi
@olomi
I like as you take yarn am, i don follow you ASAP
1 reply
0 recast
0 reaction

Sidney Akpaso  pfp
Sidney Akpaso
@iamsidneyakpaso
Thank you Bro 🫡🇳🇬
0 reply
0 recast
0 reaction