sidneyakpaso.base.eth
@iamsidneyakpaso
My People π³π¬π, Oya make una go update una Phaver app from App/Play Store for different small wahala wey @phaverapp don fix and better performance! No forget say we dey meet by 4pm Nigeria π³π¬ Time today Link for meeting ππ½ https://phaver.huddle01.app/room/xan-crio-vpu Make we dey Phave dey go π¦π³π¬ $SOCIAL NA π
1 reply
0 recast
48 reactions
Sunnysidetech.base.eth
@sunnysidetech
Thank you for the reminder Hope you've ur seat?
0 reply
0 recast
0 reaction