HrsSkea pfp
HrsSkea
@hrsskea
My People πŸ‡³πŸ‡¬ πŸ’œπŸ¦„, Na time to restart your Phaver app to get di latest updates πŸš€ Phaver don add Invite Dashboard to di top right for main feed. πŸ”₯ Now you fit check di users wey you don invite and di bonus points wey you don chop. 😎 If dem no reach Level 2, make you try push dem to enter Level 2 to earn 1000 bonus Phaver points more! πŸš€ Also Phaver don remove "Trending on Lens" quick feed filter and dem don fix some UI bugs. No forget to keep Phavering πŸ¦„ and relax because more big news dey show soon! πŸ‘€"
0 reply
0 recast
2 reactions