Content pfp
Content
@
0 reply
0 recast
0 reaction

Almukhtar 🎭🍌⚡🎩🍄 pfp
Almukhtar 🎭🍌⚡🎩🍄
@almukhtar
As E dey hot inside Naija 📢 Oga Presido Tinubu don up di minimum wage to N62,000, but di Governors’ Forum dey yarn say N60,000 no fit work. We dey for inside one serious gbege o! #NigeriaMinimumWage #LabourMata” #Base-pigin
11 replies
2 recasts
13 reactions

Dsam pfp
Dsam
@dsam
Lol
0 reply
0 recast
0 reaction