Aydos
@aydos
Una no go blame her. Even the oga kpatakpata daddy Fela no dey wear cloth. Indecent dressing dey her line. Abeg free Ngozi to do her mothering work na. Besides u fit no dey husband house like dis so...
0 reply
0 recast
0 reaction