Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

SweetestGirl⚡🎭 🌈Ⓜ️ pfp
SweetestGirl⚡🎭 🌈Ⓜ️
@sweetest
Today na Sunday Wetin you want chop I remember when I dey small every Sunday I dey expect to chopt rice and stew if e no dey na so we go squeeze face as if Sunday rice dey special.abeg make una chop this
37 replies
0 recast
33 reactions

Amara🌳❤️ 🎩🎭⚡️ pfp
Amara🌳❤️ 🎩🎭⚡️
@amara
I just finished eating my Sunday rice
0 reply
0 recast
1 reaction