Emjay🔵🎭🎩⚡️ pfp
Emjay🔵🎭🎩⚡️
@3mjay
Was fortunate to be part of this great event hosted by Jup Exchange JUP IN NAIJA JUP IS HOME https://x.com/emjaycreative_/status/1911190292893475227?s=46
5 replies
2 recasts
6 reactions

Toblin✋😇 pfp
Toblin✋😇
@toblin
Omoh I thought U be Michael o🤣 Me and U don too fight for here
1 reply
0 recast
2 reactions

Emjay🔵🎭🎩⚡️ pfp
Emjay🔵🎭🎩⚡️
@3mjay
Me sef think say you be someone else na why I Dey give you back😂. E don go like that. You go still Dey chop am
1 reply
0 recast
2 reactions

Toblin✋😇 pfp
Toblin✋😇
@toblin
Lmao No wahala nah Sha come teach me work ejoor🤲
0 reply
0 recast
1 reaction