Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/base-pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

Moshood🎩🔵 🌈 👨‍🦲 pfp
Moshood🎩🔵 🌈 👨‍🦲
@loyalmee
Country pipo 📢 another ogbonge token don land!!! Make una gather sharpally go buy $ZKFARCASTER o! Una fit buy am for OKx wallet, Uniswap, and others, CA 0x04bf0c37692df682b45dc71886ec1e65c37379ee Network: Base Tell all ur family and friends for Facebook, Twitter and Tik Tok say make dem buy o.... Remember say no dulling for this bull run....
1 reply
0 recast
0 reaction

PETEX 👾 pfp
PETEX 👾
@petex
You sef from Naija na im I follow you dey do English since 😂
1 reply
0 recast
1 reaction

Moshood🎩🔵 🌈 👨‍🦲 pfp
Moshood🎩🔵 🌈 👨‍🦲
@loyalmee
Lol 😆 I no dey form ooo baba 🤣 I was just curious that's why I asked
1 reply
0 recast
0 reaction