Content
@
https://warpcast.com/~/channel/sense
0 reply
0 recast
0 reaction
Kaspa
@i-d0-care
Omo I done bring daily Gist for my Nigerian Friends! No other country can hear our slang. Lol 😂 So Guyyy, you hear say Argentina don open case for their president Milei? Dem say the guy fit get hand for one LIBRA memecoin wey he hype die, make people rush buy—then he ghost everybody. Just vanish like say nothing happen. Na April 8 dem start the investigation. And honestly? E dey somehow. Because no be say na one random Gen Z crypto bro wey rugged... Na a whole PRESIDENT we dey talk about here. Like, how you go be head of state dey move like Telegram degen? “Buy LIBRA, e go moon,” then boom—he off mic. I no wan jump to conclusion o, but the thing dey smell... like burnt jollof. You sef reason am. This one no pure. Omo na wetin @jeff-xyz carry come table today oo, I say make I table am for my guys.
0 reply
0 recast
2 reactions