Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction

butu pfp
butu
@butu
Good morning oma brothers and sisters wey dey here How una dey this ogbonge morning Hope say we carry full body enter this midweek so chukwu biko daalu oh. Oma odogwu's, another cool day don break and it's woork o'clock our face don dey up dey check for opportunity wey chukwu okike go carry come show us today ,I dey pray say make em butter our bread and give us tea wey we go use to take am, God keep us awake when em go come, make we no fall asleep and another people wey dey gallant and awake go carry wetin belong to us, Amen Oma greet by @anyipan
1 reply
0 recast
1 reaction

Derek  pfp
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man, God go butter our bread 20 👏
1 reply
0 recast
1 reaction