Content
@
https://warpcast.com/~/channel/pidgin
0 reply
0 recast
0 reaction
butu
@butu
Una good morning oh my people, how una dey this morning, hope say we all dey gallant. Head dey up- mind dey tall and weekend Bliss don dey blow, as we dey Waka comot for house now, make you put mind say you go hammer am today, make you put mind say your pocket no go dey dry how em dey when you dey comot for house come back, make you know say everything go work for better today, our table go full with plenty plenty food and we go start dey do giveaway, Na em make me say today all that thing wey we no fit collect since go carry em body dey come our domot, Amin. @anyipan
1 reply
0 recast
1 reaction
Derek
@badadvicehq
Amen o correct man! 🙏 20 👏
1 reply
0 recast
1 reaction
butu
@butu
Amen Derek 👏 14
0 reply
0 recast
0 reaction